Shallipopi - Na So Lyrics
Shallipopi - Na So Lyrics Shalli-fucking-popi, the President Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi Seh, seh, seh (Wai') Yo X (Wai') Na so (Na so) Na so (Na so) Na so (Na so, na so) Na so (Na so-so-ri-so-so) Na so (A-nẹ so so, na-so-so) Na so (Wai') Na so (Seh), na so Gi- (Wai') Wai' Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (Confirm) I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let man breathe (No go dey) No be today we come (Ehn?) E no get hot conversation wey we never gist (Say?) If you no like Shalli', you dey miss (Clear road) Verified Pluto cannabis (Wahala) Turn well, let me give you from the back, babe Na so I go slap you from the back like a plank babe To avoid Plan B, plan well for Plan A If you no dey whine your back like a ogbanje You know your body pack well like lorry, sexy P.H. girl looking foreign I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body (Wahala) Na me dey totori their...