Shallipopi - Na So Lyrics

 Shallipopi - Na So Lyrics

Shalli-fucking-popi, the President

Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi

Seh, seh, seh (Wai')

Yo X (Wai')

Na so (Na so)

Na so (Na so)

Na so (Na so, na so)

Na so (Na so-so-ri-so-so)

Na so (A-nẹ so so, na-so-so)

Na so (Wai')

Na so (Seh), na so

Gi- (Wai')

Wai'

Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (Confirm)

I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let man breathe (No go dey)

No be today we come (Ehn?)

E no get hot conversation wey we never gist (Say?)

If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)

Verified Pluto cannabis (Wahala)

Turn well, let me give you from the back, babe

Na so I go slap you from the back like a plank babe

To avoid Plan B, plan well for Plan A

If you no dey whine your back like a ogbanje

You know your body pack well like lorry, sexy P.H. girl looking foreign

I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body (Wahala)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh, confirm)

Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh

Nobody wey fit touch my steeze, you know (Confirm)

Wey, in life, only easy for Mr. Eazi o

Life is only sweet when you the things me know

Say na me them dey play for radio

Na real life, say e no be story o (Ehn?)

No be Juliet, I no be Romeo

Hello baby ogbomo meji o

Say, who dey manya, say (Ehn?)

Who dey manya, na who dey manya say (No go dey)

Who dey manya, say

Who dey manya, na who dey manya say (No go dey, wahala)

Say, who dey manya, say (Say)

Who dey manya, na who dey manya say (Confirm)

Who dey manya (Wai'), say

Who dey manya, na who dey manya say (Wahala)

Na so (Na so)

Na so (Na so)

Na so (Na so, na so)

Na so (Na so-so-ri-so-so)

Na so (A-nẹ so-so, na-so-so)

Na so (A-nẹ gbarasi na so)

Na so (A-nẹ gbarasi na so)

Na so (Na we dey manya si, na so)

Wai'

Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (Confirm)

I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let man breathe (No go dey)

No be today we come (Ehn?)

E no get hot conversation wey we never gist (Say?)

If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)

Verified Pluto cannabis (Wahala)

Turn well, let me give you from the back, babe

Na so I go slap you from the back like a plank babe

To avoid Plan B, plan well for Plan A

If you no dey whine your back like a ogbanje

You know your body pack well like lorry, sexy P.H. girl looking foreign

I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body (Wahala)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh, confirm)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Yo X!

Gi-, Giddem

Yorumlar

Bu blogdaki popüler yayınlar

HİRAİZERDÜŞ - KURBAN OLURUM ŞARKI SÖZLERİ

SİBEL ÖCAL - EGE'YE GİDELİM ŞARKI SÖZLERİ

Şarkı Sözleri: Rubar Amed (Feat Hêvinka) Bêzari